BlackMagic – Never Forget ft Myst Naija Music

BlackMagic – Never Forget ft Myst


BlackMagic – Never Forget ft Myst

Artist Name: BlackMagic

Track Title: BlackMagic – Never Forget ft Myst

Recorded: 2021 Music

Country: Naija Music

Album Name: Never Forget

Category: Latest Music

Download BlackMagic – Never Forget ft Myst Mp3

Download Mp3 BlackMagic – Never Forget ft Myst Lyrics + Video Mp4 320Kbps Only On Naijamusics.com For Free And Fast Download

BlackMagic – Never Forget ft Myst. BlackMagic drops this impressive tune titled “Never Forget “ featuring Myst.

this song was released in 2021

Listen and Download below.

DOWNLOAD MP3: BlackMagic – Never Forget ft Myst

BlackMagic – Never Forget ft Myst Mp4 video

Download Mp3 BlackMagic – Never Forget ft Myst

BlackMagic – Never Forget ft Myst Mp3 Download 320kbps

BlackMagic – Never Forget ft Myst Mp3 Download

Lyrics BlackMagic – Never Forget ft Myst 

BlackMagic – Never Forget ft Myst Lyrics here

NEVER FORGET LYRICS

[Verse 1]
Nor be today
Wey corruption don dey reign
Politician dey oppress
Na state fund dem dey loot
Military dey oppress
Police dey shoot e youth e o
Oga civillian dey oppress
Na him workers e dey abuse
Na the trouble wey we dey
We need to undo
But if e go work
Then my people must unite iyoo
Make we no forget
1966
Nzeogwu start e coup
Muritala retaliate
Na the trouble wey we dey
We need to undo
But if e go work
Then my people must unite iyo

[Chorus]
I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember

[Verse 2]
Nor be today
Wey hypocrisy dey reign
Na love you dey preach
But What you’re practicing is greed
Na money wey you love
Na people you dey hate
When we dey find who to blame
We go point e finger based on faith
We go point e finger based on tribe
Meanwhile we na all the same o
Dey hustle for the change
Hustle for a better life
We need to do the work
The change must come from you and i
Cos if e go work
My people must unite iyooo

[Chorus]
I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember

[Verse 3]
I love God and my country
I stand for both of them in truth
Waving a flag singing the anthem if them like make Them shoot
The struggles of our heroes past will never be in vain
Who ordered the lekki massacre i just need a name
Or names
And yeah we stopping with these games
These gestapoish regimes
And Hypocrisy and things
We all just need to change
And It starts from you and me
Freedoms got a heavy price
We all chip in to pay

We need to organise
We need to cooperate
Oneness na the way
Loving na the way
Accountability the way
Transparency the way
Wahala for them
Wey say Nigeria nor go great iyoo

[Chorus]
I no go Forget, I no go forget
I no go forget ooh
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember
I will never forget, it go dey for my heart
Forever and ever i will remember

Share On:

MORE ON: ,



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 


0 Responses

Leave a Reply