DOWNLOAD MP3: King OT – Shameful + Lyrics (Ogadi Very Shameful) Naija Music

DOWNLOAD MP3: King OT – Shameful + Lyrics (Ogadi Very Shameful)


DOWNLOAD MP3: King OT – Shameful + Lyrics (Ogadi Very Shameful)

Download Free “King OT – Shameful + Lyrics (Ogadi Very Shameful) MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music Only on naijamusics.com

Multi Talented Artist and Songwriter popularly Known as King OT  comes through with yet another new hit track titled “Shameful ” and its available here on Naijamusics for your free and fast download.

The lovely new single has an amazing vibe and we totally love the vibe on the single which we think might just be a potential hit single.

Full Lyrics Of King OT Shameful

Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful
Oga di very shameful (x4)

My guy family too poor chaii, you wan make am you wan link up, him want him and poverty to break up, later him and one manchi go link up, manch i ask am say, you wan throw work? osi na yes sir
Adim mee

E cross bother e put call, manchi no pick, manchi block am, e dey confuse, weda front or back

E begin reason like judas make him sell pеrson complete him passport, but him no want do illegal makе immigration no go seize him passport, street unfriendly wetin men don see no be child’s play, chaii no be child’s play

Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful

Nwa guy is stranded too much suffering
One day you go jam one thing man, carry tape push story you go de tape am, make e help am hunger one kill am, chairman look am: silver or gold i have none, but what i have is one or two ot, that will help to give you long life, if you wan make am for life be humble, hate no man, envy no man, be friendly but trust no man, be helpful but trust no man

Believe in yourself, no de underrate wetin you no know join your neighbor
What your mates are doing follow them do
What your mates are doing follow them do
If you know you go know say this world rotate at angle 360

Person wey trek today by tomorrow e fit buy lexus 350, if your nigga collect you follow rejoice, use am hold grace hold confirmation, you go see how your life go change, you go dey cruise 18, with your biggie benzema, but be careful with girls, make them no go out your drink for gamer, if you wan hustle come office, after six months you catch client, 100k bills she no complain, the next day alert come show e life con change

Wetin i go tell my father if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mother if i go back i no make am? ogadi very shameful
Wetin i go tell my mates if i go back i no make am? ogadi very shameful
Which reason i go give people if i go back i no make am? ogadi very shameful

Still updating King OT – Shameful lyrics

Share On:

MORE ON:



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 


0 Responses

Leave a Reply