[Lyrics] D’Banj – Ikebe LYRICS

[Lyrics] D’Banj – Ikebe


Listen [Lyrics] D’Banj – Ikebe

Read “D’Banj – Ikebe Lyrics” Below:

LYRICS

Oh Lord help me
I no won sin I beg you please
Oh Lord help me
I no won sin I beg you please

Ikebe waleyi (O wa)
O waleyi (O wa)
Ikebe kpoleyi (O kpo kpo kpo)
O kpoleyi (O kpo)

Ikebe waleyi (O wa)
O waleyi (O wa)
I tell my body say
No go die for this ikebe

Lo mi dada o, lomi lomi dada oo
Fun mi kpa kpa, funmi fun mi kpa kpa oo
Lo mi dada o, lomi lomi dada oo
I tell my body say
No go die for this ikebe

My head, my knees and toes
Baby bend down low and touch your toes
No one has to know just close the door
Omo girl shut the door

I tell my body say
No go die for this ikebe

This kind ikebe person never see
This kind ikebe fit to just vex me
E plenty for front, e plenty for back
O no go die for this ikebe

Ikebe waleyi (O wa)
O waleyi (O wa)
Ikebe kpoleyi (O kpo kpo kpo)
O kpoleyi (O kpo)

Ikebe waleyi (O wa)
O waleyi (O wa)
I tell my body say
No go die for this ikebe

Lo mi dada o, lomi lomi dada oo
Fun mi kpa kpa, funmi fun mi kpa kpa oo
Lo mi dada o, lomi lomi dada oo
I tell my body say
No go die for this ikebe

My head, my knees and toes
Baby bend down low and touch your toes
No one has to know just close the door
Omo girl shut the door
I tell my body say
No go die for this ikebe

This kind ikebe person never see
This kind ikebe fit to just vex me
E plenty for front, e plenty for back
O no go die for this ikebe

This kind ikebe person never see
This kind ikebe fit to just vex me
E plenty for front, e plenty for back
O no go die for this ikebe

Share On:

MORE ON:



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 


0 Responses

Leave a Reply

deneme bonusu veren siteler - deneme bonusu veren siteler -
deneme bonusu veren siteler
- mersin escort