Monaky – The Goat Mp3 Download Naija Music

Monaky – The Goat Mp3 Download


Download Monaky – The Goat mp3

Download Free “Monaky – The Goat MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music Only on naijamusics.com

Multi Talented Artist and Songwriter popularly Known as Monaky  comes through with yet another new hit track titled “The Goat ” and its available here on naijamusics for your free and fast download.

Stream and Download MP3:Monaky – The Goat

GET HERE AVAILABLE IN DEEZER

Lyrics

Pass me the loud
Please on a low-key, no let am loud
As I dey so I be pastor for house
My papa no know say he pikin dey blauPass me the loud
I am the goat wey be sheep for house
Na two bible dey de for my bag
One na for God one is made of grassWhen I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey ’cause gbege ehI likе to shout halle
Dem no dey see say I dеy carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey ’cause gbege eh
(But shey) na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant o
Na me dey roll the jumbo
Bad nigga whey be good example
Good pikin that is very bad o
Virgin boy whey go shift your pant oI no dey follow run from ekelebe
Them dey call me omo oluwa
Family dey call me akorede
Them dey call me omo oluwaWhen I dey church I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey ’cause gbege ehI like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey ’cause gbege ehI like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey ’cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)I like to shout halle (alright)
Dem no dey see say I dey carry kele (alright) (I dey carry, carry, carry)
I dey wear shokoto like baba shade (alright)
Dem no dey see say I dey ’cause gbege eh (but I dey carry, carry, carry)Ahh, my papa think day I no know anything
Wahlai mama fit swear say I no know anything
I no dey sick but I dey take medicine
Early momo for house we don dey roll something

Share On:

MORE ON:



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 


0 Responses

Leave a Reply