Olamide – Green Light Naija Music

Olamide – Green Light


Download Olamide – Green Light mp3

Download Free “Olamide – Green Light MP3 AUDIO | MP4, Lyrics & Skull 320kbps Music Only on naijamusics.com

Multi Talented Artist and Songwriter popularly Known as Olamide comes through with yet another new hit track titled “Green Light ” and its available here on naijamusics for your free and fast download.

Stream or download MP3 to this brand new entertaining song titled “Green Light” coming from YBNL singer and rapper, Olamide.

Download Music Below;

GET HERE

Lyrics

P
P
Shaba daba di
Dibi dibi, dibi da
Dibi daba di
Dibi dibi, dibi ayy
Olamide oh-oh, Olamide
Olamide baby, Olamide (give them)Omoge, omoge
Wetin dey sup? (ah-ahn)
I dey wait, I dey wait
For you to give me sign (sign)
Give me the, give me the
Give me the green light (green light)
Make we dey, make we dey
Make we dey fire down (fire down)
Kilode? kilode?
Why you dey dull? (ah-ahn)
I no dey, I no dey
Like to dey blow my mind (blow my mind)
Give me chancе make I show you how I feel
Treat you special likе a queen
Cool down, make we fire downO ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh
Gimme the green light
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh
Gimme the green lightI’m all over, you know it takes two to tango
Make we dey close like Onipanu and Palm Groove
Baby no hide, how you dey feel?
You want love?
Scared of heartbreak of heartbreak, I know
You say I look like “casanova”
For those wey I love, baby I go hard
Na woman wey no love, na hin go break heart
Omo, no go end the film I no start
Sh’ori, na you be the one I wan dey JNeck dey connect to your WiFi
Glo Unlimited
If you give me dead, gbess, I’d get addicted
Throwaway Groundnut from Karashin’s straight to the net
Ma gbe tibi sa
K’ama pan-pana, pana-na-na
Ma gbe tibi sa
K’ama zigi-zou, zaga-zagou
Ma gbe tibi sa
K’ama f’igi gba, k’a f’igi gba oh
Ma gbe tibi sa
K’ama mu fun rawa bi MufutauOmoge, omoge
Wetin dey sup? (ah-ahn)
I dey wait, I dey wait
For you to give me sign (sign)
Give me the, give me the
Give me the green light (green light)
Make we dey, make we dey
Make we dey fire down (fire down)
Kilode? kilode?
Why you dey dull? (ah-ahn)
I no dey, I no dey
Like to dey blow my mind (blow my mind)
Give me chancе make I show you how I feel
Treat you special likе a queen
Cool down, make we fire downO ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh
Gimme the green light
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh, oya oya
O ya-ya-ya oh
Gimme the green lightI’m all over, you know it takes two to tangle
Make we dey close like Onipanu and Palm Groove
Baby no hide, how you dey feel?
You want love?
Scared of heartbreak of heartbreak, I know
Ma gbe tibi sa
You know it takes two to tangle
Ma gbe tibi sa
Close like Onipanu and Palm Groove
Ma gbe tibi sa
How you dey feel?
You want love?
Ma gbe tibi sa
Heartbreak of heartbreak, I knowOmoge, omoge
Wetin dey sup? (ah-ahn)
I dey wait, I dey wait
For you to give me sign (sign)
Give me the, give me the
Give me the green light (green light)
Make we dey, make we dey
Make we dey fire down (fire down)
Kilode? kilode?
Why you dey dull? (ah-ahn)
I no dey, I no dey
Like to dey blow my mind (blow my mind)
Give me chancе make I show you how I feel
Treat you special likе a queen
Cool down, make we fire downCool, cool, cool, cool (gi-give them)
Onipanu, Onipa-pa, Palm Groove
Palm Groove, Pa’-Groo’-Groo-Pa’-Groove
Palm Groove, Pa’-Groo’-Groo-Pa’-Groove
Cool, cool, cool, cool
Onipanu, Onipa-pa, Palm Groove
Palm Groove, Pa’-Groo’-Groo-Pa’-Groove
Palm Groove, Pa’-Groo’-Groo-Pa’-Groove

Share On:

MORE ON:



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 


0 Responses

Leave a Reply