MP3: Rudeboy – Focus Naija Music

MP3: Rudeboy – Focus


LYRICS

Intro
Chrisstringz
Lord have mercy
Lord have mercy

Verse 1
Gimme the lighter me gwan choke up and hook up with piper
The reason why I no dey like to fight ah
Cos I dey focus focus focus focus

Cos am a survivoir am getting busy
Am chasing paper
no time for busy body I don soji hyper
I dey focus focus focus focus

Verse hook:
They said she said that I said,
While you keep talking am getting paid
They said she said that I said,
I don’t give a damn at all

Chorus:
Me no want no drama me no like wahala
Me just wanna catch me fun gimme the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama me no like wahala
Me just wanna catch me fun gimme the lighter to smoke up for corner
(That’s why me say)
Again again again again na dem dem
Again again again I no send dem
Again again again again na dem dem
I dey mind my business I dey do my business (x 2)

Verse 2:
I be over sighter
I see the vision looking very brighter
No matter what me do them go criticize ah,
but I dey focus focus focus focus

So if u wan blow (focus )
You wan choke (focus)
And if wan know the place u wan go
(but in case you don’t know almighty don show)
So focus focus focus focus yeah

Verse hook:
They said she said that I said,
While you keep talking am getting paid
They said she said that I said,
I don’t give a damn at all

Chorus:
Me no want no drama me no like wahala
Me just wanna catch me fun gimme the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama me no like wahala
Me just wanna catch me fun gimme the lighter to smoke up for corner
(That’s why me say)
Again again again again na dem dem
Again again again I no send dem
Again again again again na dem dem
I dey mind my business I dey do my business (x 2)

Verse hook:
They said she said that I said,
While you keep talking am getting paid
They said she said that I said,
I don’t give a damn at all

Chorus:
Me no want no drama me no like wahala
Me just wanna catch me fun gimme the lighter to smoke up for corner
Me no want no drama me no like wahala
Me just wanna catch me fun gimme the lighter to smoke up for corner
(That’s why me say)
Again again again again na dem dem
Again again again I no send dem
Again again again again na dem dem
I dey mind my business I dey do my business (x 2)

Share On:

MORE ON:



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 


0 Responses

Leave a Reply

deneme bonusu veren siteler - deneme bonusu veren siteler -
deneme bonusu veren siteler
- mersin escort