P-Square – Away Naija Music

P-Square – Away


P-Square - Away

Away by P-Square

Artist Name: P-Square

Track Title: P-Square – Away

Recorded: 2021 Music

Country: Naija Music

Album Name: Away

Category: Latest Music

Download P-Square – Away Mp3

Download Mp3 P Square Away Lyrics + Video Mp4 320Kbps Only On Naijamusics.com For Free And Fast Download

P Square Away. P-Square drops this impressive tune titled “Away“. This massive tune P Square Away has been trending on billboard top 200.

this song was released in 2021

Listen and Download below.

DOWNLOAD MP3: P-Square – Away

Watch The Official P-Square – Away Video Below.

P-Square – Away Mp4 video

Download Mp3 P-Square – Away

P-Square – Away Mp3 Download 320kbps

P Square Away Mp3 Download

Lyrics P-Square – Away 

P-Square – Away Lyrics here
Lyrics

Ileke lo’ma jiya
If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make I tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl
Don’t leave me girl
If you hold me tight
I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!
If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl
Don’t leave me girl
If you do me right
I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh
If I tell you say girl I love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But I need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl I don blow
But still girl I don’t know
Cause e we get many many I do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
Ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl
Don’t leave me girl
If you hold me tight
I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Share On:

MORE ON:



CLICK HERE TO PROMOTE YOUR MUSIC/VIDEO
Related Posts
 


0 Responses

Leave a Reply